10 results found for: “Google”.

Request time (Page generated in 0.8144 seconds.)

YouTube

an Jawed Karim. Di ona of YouTube bi Google an YouTube bi di sekod intanet websait wey pipo dey go pass. Na Google Search kari nomba one for di websait...

Last Update: 2023-05-12T17:55:50Z Word Count : 354

View Rich Text Page View Plain Text Page

Irrua

tertiary services to people of Edo State and beyond. "Irrua". Google Maps (in Ínglish). Google. Retrieved 20 May 2019. Admin, Law Nigeria. "LAWS OF THE FEDERATION...

Last Update: 2023-10-18T12:01:41Z Word Count : 71

View Rich Text Page View Plain Text Page

Bet9ja

websait wey pipo dey go pass for Naija, Bet9ja bi di nomba three. Na onli Google.com an Youtube.com pass am. Alexa, wey bi pesin wey dey tok abaut how pipo...

Last Update: 2024-04-29T22:31:10Z Word Count : 201

View Rich Text Page View Plain Text Page

Skales

on 2019-03-04. Retrieved 2019-03-14. "skales I am for real - Google Search". www.google.com. Retrieved 2019-03-14. "Skales - Jogodo ft. OritseFemi » tooXclusive"...

Last Update: 2025-01-03T00:29:52Z Word Count : 759

View Rich Text Page View Plain Text Page

Sir Darnley Alexander

be de chairman for Commission wey go rearrange Naija Law. <1.https://www.google.com/search?biw=1600&bih=794&tbm=bks&ei=En9PW8LZCIOdsgGNsZyIAg&q=Darnley...

Last Update: 2022-08-17T11:47:58Z Word Count : 407

View Rich Text Page View Plain Text Page

Atom

atoms|journal=Di Popula Saiens Monthly|pages=323–335|date=August 19|url=https://books.google.com/books?id=3CMDAAAAMBAJ&pg=PA323%7Caccess-date=21 June 2009|archive-date=December...

Last Update: 2024-01-24T20:08:06Z Word Count : 1300

View Rich Text Page View Plain Text Page

Stephen Keshi

for last December. Google com give Keshi honor wit doodle as wetin e suppos collect wen e be wan do im 56 years birthday. Google honor Keshi wit doodle...

Last Update: 2024-12-21T08:05:14Z Word Count : 1327

View Rich Text Page View Plain Text Page

Agodi Gardens

University College Hospital (UCH) Ibadan, wey come make am dey easy to find. Google maps and asking di local people around sef join to make am easy to find...

Last Update: 2022-11-30T21:30:37Z Word Count : 665

View Rich Text Page View Plain Text Page

Ameyo Adadevoh

Hospitu. Na Steve Gukas daret di fim. For October 27, 2018, dem honour am wit Google Doodle for di day wey e bi selibrate 62 biday. For February 2020, Naija...

Last Update: 2023-05-02T10:58:30Z Word Count : 782

View Rich Text Page View Plain Text Page

Protologism

macmillandictionary.com/us/buzzword/entries/protologism.html, https://books.google.com/books?id=rYnFAgAAQBAJ&pg=PA101  Has characteristic hope, hope  Does...

Last Update: 2024-06-06T00:51:50Z Word Count : 173

View Rich Text Page View Plain Text Page

Main result

YouTube

YouTube na one intanet online websait wie pipo fit put dia vidio for evribodi to luk am. Na San Bruno, for Kalifonia in Amerika dia hed-ofis de. YouTube stat to de wok for intanet on February 14, 2005. Di three pipo wey form YouTube bi: Steve Chen, Chad Hurley, an Jawed Karim. Di ona of YouTube bi Google an YouTube bi di sekod intanet websait wey pipo dey go pass. Na Google Search kari nomba one for di websait wey pipo dey go pass. Di nomba of pipul wey dey go YouTube evri month pass 2.5 billion. All dis pipo dey yuz ova 1 billion hours dey luk vidio wey de YouTube evri day. As of May 2019, for one minute, na vidio wey rish 500 hours dey enta YouTube. Google pay $1.65 billion to tek ova YouTube in October 2006.Kompini dey yuz YouTube tok abaut dia bizness wey oyinbo pipo dey kol advatais. Afta wen Google don tek ova YouTube, dem kom stat to dey give pipo wey dey put fims or muvee vidio to di websait some moni. Youtube get one ofa wey bi YouTube Premium. Dis ofa bi sey pesin fit pay moni if e no wan dey see advatismet as e dey luk tins for YouTube. Wen dey kount di moni wey enta YouTube poket in 2022, na $ 29.2 billion. In 2021, di moni wey enta dia poket na $28.8 billion. Afta wey Google buy YouTube, Google mek suo sey YouTube fit de for fone, fit de some televison netwok an fit de some oda platfom wey e no de bifor. For YouTube, meni katigori of vidio de, like: Muzik vidio, Vidio klip, smol smol fims, Niuz, Vlog, an meni odas . Na pipo like me an you dey put plenti vidio wey we dey see for YouTube. Some vidio de wey bi sey na Kompini an some pipo wey bi YouTuber put dem. Meni big big kompini wey dey do fims like Disney, Paramount, NBCUniversal, an Warner Bros.Discovery don get dia own shanel for YouTube so dat dey go dey yuz am advatais.


From Wikipedia, the free encyclopedia.

Developed by Nelliwinne