Country | Ghana ![]() |
---|---|
Dey apply to jurisdiction | Ghana ![]() |
Dey follow | 2016 Ghanaian general election ![]() |
Followed by | 2024 Ghanaian general election ![]() |
Point for tym insyd | 7 December 2020 ![]() |
Ghana hold general elections on 7 December 2020. Incumbent Presido Nana Akufo-Addo of de New Patriotic Party (NPP) dem re-elect insyd de first round after securing majority for votes.[1] Former Presido John Dramani Mahama come announce that he go contest de results.[2] At de Supreme Court, petition wey dey challenge de result dem file on 30 December, den unanimously dismissed on 4 March 2021 for lack of merit.
De NPP lost ein majority insyd de parliament, winning de same number of seats as dema opposition NDC, wey dey result insyd hung parliament plus single independent (Andrew Asiamah Amoako) insyd de position of kingmaker.[3][4]