Sport | winter sport, parasport ![]() |
---|---|
Country | Italy ![]() |
Ein location | Milan, Cortina d'Ampezzo ![]() |
Dey follow | 2022 Winter Paralympics ![]() |
Tym dem start | 6 March 2026 ![]() |
End tym | 15 March 2026 ![]() |
Dema official website | https://www.paralympic.org/milano-cortina-2026, https://www.milanocortina2026.org/, https://www.milanocortina2026.org/en/ ![]() |
De 2026 Winter Paralympics (Italian: Giochi paralimpici invernali del 2026), dem brand am as Milano Cortina 2026, be international winter multi-sport event give athletes plus disabilities, dem schedule make e take place insyd Milan den Cortina d'Ampezzo, Italy, from 6 to 15 March.[1][2] Na dem hold de election for 24 June 2019 for de 134th IOC Session insyd Lausanne, Switzerland, home of de IOC headquarters. Na dem elect Milan-Cortina as hosts, wey dem defeat Stockholm-Åre.[3]
Dis go be de third Paralympic Games dem host insyd Italy wey go mark de 20th anniversary of de 2006 Winter Paralympics insyd Turin.