Year dem found am | 1924 ![]() |
---|---|
Languages edey speak, rep anaa sign | English ![]() |
Found by | Gordon Guggisberg ![]() |
Country | Ghana ![]() |
Edey de administrative territorial entity insyd | Greater Accra Region, Okaikwei North Municipal District ![]() |
Coordinate location | 5°37′38″N 0°12′49″W ![]() |
Demma headquarters location | Achimota ![]() |
Operator | Ghana Education Service ![]() |
Street address | P.O. Box AH 11 Achimota Accra, Greater Accra Ghana ![]() |
Dema official website | https://www.achimota.edu.gh/ ![]() |
Achimota School (/ɑːtʃimoʊtɑː/ ah-ch-ee-m-oh-t-ah), wey na formerly be Prince of Wales College and School at Achimota, later Achimota College, now ein nickname be Motown,[1][2] be sam co-educational boarding school wey dey Achimota in Accra, Greater Accra, Ghana. Ebe Sir Frederick Gordon Guggisberg, Dr. James Emman Kwegyir Aggrey den Rev. Alec Garden Fraser wey form de school for 1924 insyd. Sir Frederick Guggisberg wey na he be de Governor give de British Gold Coast colony open am formally for 1927 insyd. Na Achimota, wey dem model for British public school system, be de first mixed-gender school wey dem establish for Gold Coast.
De school educate chaw Ghanaian leaders, wey dey include Kwame Nkrumah, Edward Akufo-Addo, Jerry John Rawlings, den John Evans Atta Mills, na all be former Heads of State of Ghana. Kofi Abrefa Busia, former Ghanaian head of government den prime minister, teach den study for Achimota.[3][4] Sanso dey include for ein lists of African heads of state be Zimbabwe ein second presido Robert Mugabe[5][6] den Sir Dawda Jawara, first head of state for The Gambia. Dem dey know alumnus/alumna of Achimota as "Akora".