Ahanta people

Ahanta people
ethnic group
CountryGhana Edit

De Ahanta/Ayinda be Akan people wey dey live north den east for de Nzema. Dem know Ahanta land historically as one of de richest areas for de coast of what now be Ghana.

De Ahanta land dey span from Beposo go Ankobra what now be de Western Region for de Republic of Ghana, e be regional power wey dey de form of confederacy of chiefdoms wey come in early contact plus de European nations wey settle for de Gold Coast top for de purpose of trade.[1]

  1. van Dantzig. Forts and castles of Ghana. pp. 21–24

From Wikipedia, the free encyclopedia · View on Wikipedia

Developed by Nelliwinne