Akyem

Akyem
ethnic group
Part ofAkan people Edit
Native languageTwi Edit
Religion anaa worldviewCatholicism, Protestantism Edit
CountryGhana Edit
Ghana Place Names URLhttps://sites.google.com/site/ghanaplacenames/peoples-states/akan#h.ml6mlvwffqly Edit

De Akyem be Akan people. Dem dey use de term Akyem (Akem, Akim or Aki) to descibe group of four states: Asante Akyem, Akyem Abuakwa, Akyem Kotoku den Akyem Bosome. Dem dey locate dis nations primarily for de Eastern region for south Ghana insyd. Dem san dey use de term de general area wer de Akyem ethnic group dey cluster. De Akyem ethnic group dey make up between 3-4 percent of Ghana hin population wey dey depend on how one dey define de group wey dem be very prominent for all aspects Ghanaian life insyd. De Akyem be matrilineal people. De history of dis ethnic group be dat of brave warriors wey dem manage to create influential den relatively independent state wey dey thrive often for modern-day Ghana insyd.[1] Wen one dey talk of Ghanaian history, often nu dem dey mention The Big Six. Dis be six individuals wey dem play big role for Ghana hin independence. Of de big six, Akyem people wey dem make up de majority.

  1. Akan Laws and Customs.

From Wikipedia, the free encyclopedia · View on Wikipedia

Developed by Nelliwinne