Country | Ghana ![]() |
---|---|
Edey de administrative territorial entity insyd | Central Region ![]() |
Ein location | Central Region ![]() |
Coordinate location | 5°31′12″N 0°28′48″W ![]() |
Awutu Senya East Municipal District be one of de twenty-two districts dem dey Central Region, Ghana.[1][2][3] Lyk first nu ebe part of Awutu Senya District for 29 February 2008, until de eastern part of de district den split am take create Awutu Senya East District for 28 June 2012, wey na later dem elevate am go municipal district assembly status for 15 March 2018 wey e cam turn Awutu Senya East Municipal District; thus de part wey remain dem rename am as Awutu Senya West District. Dema municipality dey locate for de southeast part of Central Region den Kasoa be e capital town.