Bawku Municipal District

Bawku Municipal District
Districts of Ghana
Year dem found am1988 Edit
ContinentAfrica Edit
CountryGhana Edit
CapitalBawku Edit
Edey de administrative territorial entity insydUpper East Region Edit
Ein locationUpper East Region Edit
Coordinate location11°3′0″N 0°14′0″W Edit
Dey share bother plusPusiga District, Binduri District, Garu-Tempane District, Bawku West District Edit
Map
Districts of the Upper East Region (2012)

Bawku Municipal District be one of de fifteen districts wey dey Upper East region, Ghana. Originally dem create am ordinary district assembly for 1988 insyd wey e be known as Bawku East District; e be Legislative Instrument (L.I.) 1439 establish am, until presido John Agyekum Kufuor ein decree come split de southern part of de district for August 2004 insyd wey dem come create Garu-Tempane District; wey dem elevate de remaining part to municipal district assembly status for de same year insyd wey e come turn Bawku Municipal District. However for 28 June 2012 insyd, dem later come split two parts of de districts so say dem go create Binduri District (wey dey west) den Pusiga District (wey dey east) respectively; dem come retain de remaining part as Bawku Municipal District. De municipality dey de eastern part for Upper East Region insyd wey Bawku be ein capital town.


From Wikipedia, the free encyclopedia · View on Wikipedia

Developed by Nelliwinne