Country | Ghana |
---|---|
Edey de administrative territorial entity insyd | Western Region |
Ein location | Western Region |
Coordinate location | 6°8′2″N 2°13′8″W |
Bibiani/Anhwiaso/Bekwai Municipal Assembly be one of de nine districts wey dey for de Western North Region for Ghana.[1] Originally ebe part of de ordinary district assembly insyd 1988 wen dem call am Bibiani/Anhwiaso/Bekwai District, wey later dem elevate am come municipal assembly status insyd March 2012 for am to become Bibiani/Anhwiaso/Bekwai Municipal Assembly. De municipality dey for de northeast part of Western North Region wey e get Bibiani as ein capital town.[2]