Subclass of | goodwill ambassador |
---|---|
Ebe conferred by | Food and Agriculture Organization |
Main subject | goodwill ambassador |
Full work available at URL | https://www.goodwillambassadors.org/fao-goodwill-ambassadors |
Female form of label | ambassadrice de bonne volonté de la FAO |
Male form of label | ambassadeur de bonne volonté de la FAO |
FAO Goodwill Ambassador be official postnominal honorific title, title of authority, legal status den job description wey dem assign say ego goodwill ambassadors den advocate menners wey United Nations designate dem. FAO goodwill ambassadors be celebrity advocates give de Food den Agriculture Organization of de United Nations wey dey use dema talent den fame advocate give de organization.
De Goodwill Ambassador Programme of de Food den Agriculture Organization of de United Nations dey in place since 1999. De main purpose of de programme be make e increase public awareness den make e disseminate information for issues wey relate to food security den hunger top.
FAO dey encourage ein goodwill ambassadors make dem actively use dema talents den influence, den make dem commit dema bodies personally den professionally, make dem assist de organization make dem dey raise public awareness of de urgent need make dem eradicate hunger, malnutrition den food insecurity, wey make dem dey achieve de 2030 Sustainable Development Goals.[1]
Past FAO ambassadors dey include Celine Dion, Carl Lewis, Evo Morales, Youssou N'Dour den Susan Sarandon.