First Lady of Ghana

First Lady of Ghana
position, title
Subclass ofFirst Lady Edit
Year dem found am1 July 1960 Edit
OfficeholderRebecca Akufo-Addo Edit
CountryGhana Edit

First Lady of Ghana be de title of de wife of sitting presido of Ghana. De current first lady be Rebecca Akufo-Addo, wey she dey hold de position since 2017. Dem no really dey get salary but de Ghanaian first den second lady dey take clothing allowances so say dem go serve as initiatives so say dem go be comfortable enough den advocate de country through material forms of culture.[1]

  1. "Presidency of the Republic of Ghana: First Ladies". Office of the President of Ghana. Archived from the original on 2012-02-06. Retrieved 2012-02-06.

From Wikipedia, the free encyclopedia · View on Wikipedia

Developed by Nelliwinne