Mamprusis be ethnic group for northern Ghana insyd. Estimate dey claim say der be about 200,000 Mamprusis wey dey live for de Northern Regions of Ghana for 2013.[1] Dem dey speak Mampruli, wey be one of de Gur language for Ghana insyd, de Mamprusis dey live for Nalerigu, Gambaga, Langbemsi, Zanghum, Walewale, Kpasenkpe, Duu, Wulugu, Nabari, Sariba, Karimenga den dema surrounding towns den villages insyd for de North East Region insyd. Dema origin dey de Upper East Region, principally, Bawku, wey dem san so dey inhabit parts of de Upper West Region, too. Dem dey chop Tuozafi as dema local food more tyms.