Year dem found am | 28 July 1992 ![]() |
---|---|
Official name | National Democratic Congress ![]() |
Short name | NDC ![]() |
Found by | Jerry Rawlings ![]() |
Chairperson | John Mahama ![]() |
Continent | Africa ![]() |
Country | Ghana ![]() |
Member of | Progressive Alliance, Socialist International ![]() |
Political alignment | centre-left ![]() |
Political ideology | social democracy ![]() |
Demma headquarters location | Accra ![]() |
SRGB color hex triplet | 2E8B57 ![]() |
Dema official website | http://www.ndc.org.gh/ ![]() |
De National Democratic Congress (NDC) be social democratic political party insyd Ghana, wey dem found am by Jerry Rawlings, na he be Head of State for Ghana from 1981 to 1993 den de President of Ghana from 1993 to 2001.[1][2] Following de formation of de Provisional National Defence Council (PNDC), wey dem rule Ghana following de military coup d'état on 31 December 1981, na pressure dey come from de international community say dem for restore democracy. Ebe dah day wey dem form NDC as ebe de ruling party ahead of elections insyd 1992, insyd wey Rawlings dem elect am as president, den insyd 1996 Rawlings wey dem re-elect am as de NDC candidate. Rawlings' second term end insyd 2001.
De NDC lose de presidency insyd de 2000 election, den dem no win until de 2008 election, dat be wen dem regain power through John Atta Mills as dema candidate. Dey establish de 1992 constitution of Ghana.
De NDC party symbol be umbrella wey get de head of a dove for de tip. De party colors be red, white, green, den black, den de party slogan or motto be "Unity, stability, and development." Internationally, de NDC be member of de Progressive Alliance[3] den Socialist International.[4]
On 9 December 2012, de Electoral Commission of Ghana declare de NDC candidate John Dramani Mahama to be president-elect after a hotly contested race as dem win 50.7% of de votes cast.[5]