Year dem found am | 28 July 1992 |
---|---|
Native label | New Patriotic Party, NPP |
Short name | NPP |
Chairperson | Nana Akufo-Addo |
Country | Ghana |
Member of | International Democracy Union |
Political alignment | centre-right |
Political ideology | liberal conservatism |
Demma headquarters location | Kumasi |
Dey follow | United Gold Coast Convention |
SRGB color hex triplet | 0070FF |
Dema official website | https://newpatrioticparty.org |
Member category | Category:New Patriotic Party politicians |
De New Patriotic Party (NPP) be center-right den liberal-conservative political party for Ghana.[1][2][3] Since dem start democracy for Ghana insyd 1992, e be one of de two powerful parties wey dey Ghana politics, plus ein leading rival wey be de center-left National Democratic Congress (NDC).[4][5] John Kufuor of de NPP be de Presido for Ghana for 2001 come 2009.[6][7] For de elections for 7 December 2004, de party chop 129 for 230 seats insyd.[6] De NPP candidate wey be Kufuor, wey dem elect am again as presido plus 52.75% for de vote. De New Patriotic Party symbol be de African elephant den de New Patriotic Party color be red, white, den blue.