Continent | Africa ![]() |
---|---|
Country | Ghana ![]() |
Capital | Nalerigu ![]() |
Edey de administrative territorial entity insyd | Ghana ![]() |
Coordinate location | 10°31′0″N 0°22′0″W ![]() |
Dey share bother plus | Savannah Region, Upper East Region, Upper West Region, Northern Region ![]() |
De North East Region be one of de sixteen regions wey dey Ghana insyd. E dey insyd de north of de country wey dem create am insyd December 2018 after dem do referendum den vote make dem break am from de Northern Region.[1] De region capital be Nalerigu.[2]