Ein sex anaa gender | female ![]() |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana ![]() |
Name wey dem give am | Precious ![]() |
Family name | Mensah ![]() |
Languages edey speak, rep anaa sign | English ![]() |
Ein occupation | trader ![]() |
Precious Mensah better known by ein stage name PM, be Ghanaian market woman wey win de 2019 edition of Di Asa, reality show wey dey feature sam selected fat market women wey dey de 16 regions of Ghana.[1] Dese women (wey dema name san be queens for de competition insyd) dey compete for dancing competition insyd wey dem dey reward dem at de end of de competition.