Man abi wuman | man ![]() |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija ![]() |
Famili nem | Ahmad ![]() |
Wen dem bon am | 1 January 1964 ![]() |
Ples wey dem bon am | Kano state ![]() |
Fest langwej | Hausa langwej ![]() |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | Hausa langwej ![]() |
Langwej wey e tek rait di wok | Hausa langwej ![]() |
Wok wey e dey du | raita, film director, film producer ![]() |
Wie e go skul | Bayero University, Kano ![]() |
Rilijon | Muslim ![]() |
Awod wey e kolet | award for best leading actor, Merit Awards, honorary award ![]() |
Described at URL | https://gistrends.com.ng/ado-ahmad-gidan-dabino/ ![]() |
Personal pronoun | L485 ![]() |
Ado Ahmad Gidan Dabino (MON) na Hausa langwej raita, buk meka, poblisha, Niuz ripota, fim produsa, dareto an aktor. E rait difren buk on top difren tins for abaut 30 years. E don poblish 15 buk. On September 29 2014, foma Presido Goodluck Ebele Jonathan gif am awod as The Member of the Order of the Niger (MON) to honor am.