Crayon (singer)

Crayon (singer)
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemCharles Chibueze Chukwu Chenj-am
Wen dem bon am21 November 2000 Chenj-am
Ples wey dem bon amSurulere Chenj-am
Wok wey e dey dusinger-songwriter Chenj-am

Charles Chibueze Chukwu wey dem dey call Crayon, na Nigerian musician and songwriter. For 2019, e enta contract with Blowtime Entertainment, wey be one of Mavin Records' sub-labels.[1]

  1. "Mavin subsidiary, blowtime entertainment unveils new artiste, Crayon". The Guardian Nigeria News - Nigeria and World News (in Amẹ́ríka Ínglish). 2019-06-01. Retrieved 2022-10-19.

From Wikipedia, the free encyclopedia · View on Wikipedia

Developed by Nelliwinne