Man abi wuman | wuman ![]() |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija ![]() |
Orijina nem | Olukemi Omololu-Olunloyo ![]() |
Wen dem bon am | 6 August 1964 ![]() |
Ples wey dem bon am | Ibadan ![]() |
Papa | Victor Omololu Olunloyo ![]() |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Naijá langwej ![]() |
Wok wey e dey du | journalist ![]() |
Pat of wok wey e put mind | gun violence, terrorism, health, music, male prostitution ![]() |
Wu e dey wok for | Nigerian Tribune, BET ![]() |
Wie e dey liv | Amerika, Canada ![]() |
Eye kolor | dark brown ![]() |
Hair kolor | black hair ![]() |
Significant event | deportation, arrest, arrest ![]() |
Kemi Omololu-Olunloyo (dem bon am for August 6, 1964) na Naija jonalis, bloga and aktivis. Shi bi di gel pikin of Victor Omololu-Olunloyo wey bi di bifor gofnor of Oyo Stet. Dem sabi am well-well for Naija online komuniti as persin wey dey mek kontrovasa komets abaut pipo. One raita ves wit ha bicos plenti tins wey shi tok abaut ha laif and kariha na wayo.[1]
{{cite web}}
: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)